Lyrics > Yakubu by Falz Ft. Vector

64
0
Yakubu by Falz Ft. Vector Music Art ~ BloggerJay.COM.NG

Discover, Read, Comment, and Share the Lyrics of Yakubu by Falz Ft. Vector Below.

Mr. Yakubu! Ę Ma Ń Se Bi Fraudster

You Don’t Want To Prosper

Come and Collect Oscar

300 Billion Te Gbà Lówó Ìjoba

Kí Le Fi Se Ná Sir?

A Ti Fi Je Mossa

Twitter Dey Talk

This One Go Hot

Other Chairman Corrupt But

This One Is Not

Youth Sef Dey Talk

When We Protest They Shot

Make We Carry PVC

Make We See Wetin Go Sup

(E Go Sup)

Suddenly E Scatter

Area Boy Ti Jagba

As Ole Dey Japa

Olopa Dey Guide Am

You Wayo the Number

The Portal, E Shut Down

You Drop Us the Lamba

Somebody E Hack Am

Mr. Yakubu! Ę Ma Ń Se Bi Fraudster

(Ah Ah)

Mr. Yakubu! Ę Ma Ń Se Bi Fraudster

Mr. Yakubu! Ę Ma Ń Se Bi Fraudster

(Ah Ah Are You Calling A Dignity…?)

Mr. Yakubu! Ę Ma Ń Se Bi Fraudster

The Same Mr. Yakubu?

Oju Ati Orun?

Enu No Dey Work

Opolo Ti Burst

Na Who Do the Law?

Na Who Kill the Law?

Who People Go Ask?

Na Who Dem Go Call?

I Been Dey My Own

Shey Make I Do Like I No Know Wetin I Know?

Or Make I Do Like I No See Wetin I See?

Shey Make I Be Person Wey No Be Wetin I Be?

You Must Be Stupid If You Think You Have a Case

Mr. Yakubu Who Came From Out Of Space

Mr. Yakubu Who Is Not Like Gowon

He’s Not Head of State

He Doesn’t Need a Gun

He took the Results Verified By a Lot

The Honorable Court Even Ruled Back Then That All Parties Can Go Ahead and Access the Source of Their Claims

Mr. Yakubu Is Just a Name 

Mr. Yakubu! Ę Ma Ń Se Bi Fraudster

(First Argument,

I’ll Leave the Rest for the Next Argument)

Mr. Yakubu! Ę Ma Ń Se Bi Fraudster

(Calling Me Names)

Yeah!

Ki Lo WI? Talk Am Make I Hear

Olè

Alàtenuje

You Want Lie Say the Cheddar No Flow

The Right Thing Na Wetin You No Know?

Lion No Dey Sleep, For Jungle

As The Breeze Blow, Fowl Nyash E Don Show

Lion No Dey Sleep, For Jungle

As The Breeze Blow, Fowl Nyash E Don Show

Thank You, My Lord

I Respect You, My Lord

Unreasonable Tribal Prejudice Galore

Sèbí Wón Ti Sanwó? E Ti Sáré Koó

O Wá So Fun P’ó Ti Joba Tán, Kón Ma Gbádébò

No Be Say the Job Clean, Dem No Get Janitor

Evidence Everywhere, Everybody Capture

Wetin You Come Write For Inside Your Report Card?

You Think 200 million People Are Not Smart?

Mr. Yakubu! Ę Ma Ń Se Bi Fraudster

Mr. Yakubu! Ę Ma Ń Se Bi Fraudster

Mr. Yakubu! Ę Ma Ń Se Bi Fraudster 

Mr. Yakubu! Ę Ma Ń Se Bi Fraudster

Stream and Download the Audio HERE

What do you think about these LYRICS?

Kindly Use The Comment Section below and don’t forget to like and share.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *